PidginRepublic - Nigeria's Pidgin English Blog
Pidgin Vibes. This na iPidgin, your ogbonge Pidgin English blog. Make una feel free to say una mind. This place no get gbagaun mopol. If you...
Read Pidgin.vibes.ng news digest here: view the latest Pidgin Vibes articles and content updates right away or get to their most visited pages. Pidgin.vibes.ng is not yet rated by Alexa and its traffic estimate is unavailable. It seems that Pidgin Vibes content is notably popular in Nigeria. We haven’t detected security issues or inappropriate content on Pidgin.vibes.ng and thus you can safely use it. Pidgin.vibes.ng is hosted with Google LLC (United States) and its basic language is English.
- Content verdict: Safe
- Website availability: Stale
- Language: English
- Last check:
-
N/A
Visitors daily -
N/A
Pageviews daily -
N/A
Google PR -
N/A
Alexa rank
Pidgin.vibes.ng news digest
-
10 years
SOME PEOPLE DEY CONDEMN JONATHAN AS E GO PARTY FEW DAYS AFTER NYANYA BOMB
Some people dey argue say e no right for President Jonathan to go party immediately after many people die for Nyanya bomb blast and after Boko Haram kidnap 200 young girls go turn to sex slave for dem camp. You agree?
The pictures na the one wey GEJ take when him go the 100 years birthday party wey dem do for the Olubadan of Ibadan. ... -
10 years
NYANYA BOMB BLAST UPDATE - ABEG NO VIEW IF YOU NO GET HEART
VERY SAD. ABEG NO SCROLL DOWN IF YOU NO GET STRONG MIND. WE HEAR SAY NA OVER 150 PEOPLE DIE. MAKE GOD HELP US EXPOSE THESE EVIL PEOPLE.
-
10 years
Today na another sad day for Naija. We here say one luxury bus wey evil people load with bomb don blow near Abuja. We hear say na over 50 people don die for the place. The thing happen for Nyanya motor park. People suspect say na Boko Haram do am but...
-
10 years
GOLD PLATED IPHONES AS SOUVENIRS AT JONATHAN'S DAUGHTER'S WEDDING
People, some people talk say na gold plated iPhones dem give as souvenirs at Jonathan's daughter's wedding. Money dey talk. My people dey hungry.
Domain history
Web host: | Google LLC |
Registrar: | |
Registrant: | Anthony Obiora (Example Inc.) |
Updated: | March 27, 2024 |
Expires: | April 06, 2025 |
Created: | April 06, 2020 |
Whois record
Safety scores
Trustworthiness
N/AChild safety
N/A